Today’s episode IbaniHour tori about our Ibani people wey no dey Home with us alayas dem dey obodo-yibo As an Ibani man/woman, you dey preserve your culture for where you dey? How many of our Ibani brothers and sisters still remember our tradition even as dem dey for oyibo land?
Remember, anywhere you travel go always Remember your community and culture. Feel Free to listen