EPISODE 104: IMMUNIZATION AND ITS IMPORTANCE

On today’s episode, we go tori about IMMUNIZATION AND ITS IMPORTANCE and our guest speaker today go be Dr. Anthony Anakor.

Wetin be Immunisation? You don hear am before? You know say, if you immunise your pikin for small age e go help to prevent some sicknesses for future?

 Immunisation na better thing o wey go help make our body fight against diseases 

 if you wan learn more, then Listen

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *