EPISODE 69:CHRISTMAS EVE SPECIAL.
On today’s episode we go tori CHRISTMAS EVE Wetin be your plan for tomorrow, Christmas? As we dey celebrate the festive season, make we celebrate jejely to avoid any form of accident. Listen and Enjoy.
Read MoreIbani Hour is a radio programme, sponsored by Nigeria LNG Limited and produced by Grafton Entertainment, focuses on the Ibani language, culture, history, and information related to the Bonny Kingdom
On today’s episode we go tori CHRISTMAS EVE Wetin be your plan for tomorrow, Christmas? As we dey celebrate the festive season, make we celebrate jejely to avoid any form of accident. Listen and Enjoy.
Read MoreOn today’s episode we tori about the 2024 AMANYANABO FOOTBALL TOURNAMENT THE Tournament started on the 30th of November till 13th of December 2024 Ogbonge men and women graced the occasion, and so we go like gist una as the game carry waka for this 2weeks
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori about THE OPOBO KINGDOM MARATHON 🏃🏽♀️🚴🏽♀️🚵🏽♀️ with our brother Iyeowuna Henry Cookey 🔶 The OPOBO KINGDOM MARATHON na once in a year e dey happen for inside Opobo and it’s open to every healthy person 😉🏃🏽♀️. Feel Free to listen
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori about the BONNY KINGDOM BOAT REGATTA with Amasenibo TONYE IBIAMA wey be the organiser of this big competition Which house you dey wish to win this year’s Bonny Kingdom Boat Regatta competition? Feel Free to listen
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori about the HISTORY OF BONNY NWAOTAM and our guest go be Ama-opusenibo Wilson Jumbo The miemienye time don set o everybody ready your dancing shoes Wetin you know about the famous Nwaotam play?. Feel Free to listen
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori about CHRISTMAS in OPOBO KINGDOM We don enter December o so make we know how e go be inside OPOBO KINGDOM Where our Opobo brothers and sisters, come tell us where you wan lavida this Christmas. Feel Free to listen
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori about the Amayanabo Football Tournament Seminar & Fixtures wey happen on the 20th of November for Grafton place, inside Bonny On the 20th of November, Grafton been organise seminar for all the 16 team coaches and captains, to tell them about the new updated rules wey concern the football tournament. Feel Free…
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori HOSPITALITY in Bonny Kingdom You know say, Bonny Kingdom get better hotels, shopping malls, restaurants, lounges, etc wey you fit go and relax How many places you know for inside Bonny Kingdom wey you fit go relax with your family and friends? . Feel Free to listen
Read MoreToday’s episode IbaniHour tori about BONNY ISLAND MARATHON with the project Lead, Boma Halliday Bonny Island Marathon na annual competition wey dey shelle for inside Bonny Island and e go happen on the 14th of December 2024. Feel Free to listen
Read More