Today’s episode we tori about we tori about ENCOURAGING YOUTH POSITIVITY IN BONNY KINGDOM. E get one talk, the youths are the leaders of tomorrow so if our youth dem head no dey okay, who go lead us tomorrow. Most of our youth inside Bonny don enter drug abuse, thief thief everywhere, cultism and so many bad things wey dem dey do. na who we go blame for all these yamayama wey our youth dey do?. Papa and mama, brother and sister make we train our children well to become better citizens for we country. Feel Free to listen